banner,air,nut,judemary

advert banner

Saturday, February 4, 2017

Hot Aproko Gist (Vol 1 2017) don land, with 'Angel Take It Inside'!!!



How every every? Nigerians are not smiling at all...But with God on our side,we go overcome. 
Yass!!!..Aproko gist don land brekete..I just wan greet una first..I know say country pipu
blood high, but make we take am easy. 
Gist plenty, but he no follow this package cum. This package na just to holla at us all.
Where my lailans dey?Make una show face ooo..comment session don miss una like crazy. 
Like play, like play...Valentine don near, so tey guys dey humble...cos na we girls dey rule d world now (Na play I dey ooo) Dem say girls dey answer call with humility now like customer care attendant...Lmao. 
Rotten Tomatoes, I sight you...ur comments just dey burst my brain..kip it up hun..lolz.
John Andza, hope our princess is doing okay..pls #Hug&Kiss her for  us. 
Finally, My sweetest vivi....Always remember that you and your siblings are not alone. We love you all#kisses.

Urs truly,
Angel take it inside.

No comments:

Post a Comment

Disclaimer

Disclaimer: Opinions expressed in comments are those of the comment writers alone and does not reflect or represent the views of IcechuksBlog